5a74fb02295aa9a3f0e3ac60b2c11f3f1b38aa84 MUSIC: Tim Godfrey – Akpo Aza Download + Lyrics @timgodfreyworld ~ MY SEARCH LYRICS || Home For Your Favourite Music Lyrics

Top Ad 728x90

Thursday, July 20, 2017

, , , ,

MUSIC: Tim Godfrey – Akpo Aza Download + Lyrics @timgodfreyworld

Tim Godfrey – Akpo Aza Lyrics Every time I call am he answer Even when I sick na my healer When I’m in need na provider When I’m in trouble na helper Any pit wey my enemy dig for me jump am pass Oh oh oh

Tim Godfrey – Akpo Aza Download + Lyrics


Listen and Download:


Tim Godfrey – Akpo Aza Lyrics

Every time I call am he answer
Even when I sick na my healer
When I’m in need na provider
When I’m in trouble na helper
Any pit wey my enemy dig for me jump am pass
Oh oh oh

Apoaza kachineke mubu

I ask am for child e give me children
I ask am for house e give me mansion
Before I dey ask na him dey answer
That is why I dey call am agidigba eh
Any pit wey my enemy dig for me
Jump am pass
Any pit wey my enemy dig for me
Jump am pass
Oh oh oh

Apo aza ka chineke mubu

Kpoya na ututo
Kpoya na Oga za
Kpoya na ehehie
Kpoya na oga za
Kpoya na abalie o
Kpoya na oga za

Akpo aza ka Chineke mu bu o

0 comments:

Post a Comment

Top Ad 728x90